Bnxn - Phenomena (Official Lyric Video)

Published: 16 September 2024
on channel: Bnxn TYE
186,609
5.6k

Listen to the single “Phenomena". Out Now!
Stream: https://music.empi.re/phenomena


#Bnxn #Phenomena #EMPIRE

Hmm , mhmm tell me wetin Dey sup

kin to so pe mo n Bo

anytime we dey ball

we dey order oscroh

Do you got this on lock?

Mo ma so pe on God

let em know that we outside

everyday is on lock

Shina Ferefe

Shina bin ti

o n ko kenkele

with your bikini

please remember me

please remember me

just do that for me baby

if I no drop shingbain , e ma fo

I'm fine you should know

shey bi Emi sh' omo ologo

Evian e go flow

The Phenomena sef she no know

but na so e dey go , sho mo owo ti mon kpa for one show?

mm you no go fit know

if I no drop shingbain , e ma fo

I'm fine you should know

shey bi Emi sh' omo ologo

Evian e go flow

Phenomena sef she no know

but na so e dey go , sho mo owo ti mon kpa for one show?

mm you no go fit know

This is the best moment of my life o

if the government e come like o

make dem legalize loud for this side oo

imagination go wound me o

fa mi re do so mi re do

ileke gan like e trumpet o

baby if we come date e perfect o

imagination go wound me o

(Ah)

Shina Ferefe

Shina bin ti

o n ko kenkele


Official Lyric Video by Bnxn - "Phenomena" © 2024 T.Y.E. / EMPIRE


Watch video Bnxn - Phenomena (Official Lyric Video) online, duration hours minute second in high quality that is uploaded to the channel Bnxn TYE 16 September 2024. Share the link to the video on social media so that your subscribers and friends will also watch this video. This video clip has been viewed 186,609 times and liked it 5.6 thousand visitors.